Dangote Refinery Break Record: First Nigerian Petrol Don Land America — TheStreetNewspaper
TheStreetNewspaper gather say on August 26, vessel wey dem call Gemini Pearl waka commot from Dangote jetty near Lagos carry 300,000 barrels of petrol...
The Abuja — Property owners for FCT wey don secretly turn dem residential houses to offices, hotels and shops without approval don enter big...
Providus Bank Don Ready to Swallow Unity Bank as Shareholders Go Vote Merger
Wahala dey come for mid-tier banks as Providus Bank don ready to swallow Unity Bank name join body. According to TheStreetNewspaper, court don order...
Customs Nab Guns, Bullets and Drones Worth ₦377m for Southwest Smuggling Crackdown
🚨 How e happen:Customs officers dey patrol bush path near Ilara, Ogun State, when dem block one Nissan Almera wey dey carry contraband. Inside...
“Wahala for Edo dam: EFCC, ICPC don dey drag project wey dem award twice with big money”
One civic tech organisation, Monitoring Transparency in Nigeria Governance (MonITNG) don raise alarm say Edo State dam project dey swallow money wey no show...
PenCom Oga Go Labour House Over Money Wahala
Na serious gbege make PenCom DG, Omolola Oloworaran, carry leg go Labour House for Abuja wey be Nigeria Labour Congress (NLC) headquarters. People wey...
FG Don Launch New Curriculum for Primary, Secondary and Technical Schools
Di Gist
Federal Government don finish work on new school curriculum wey go cover primary, secondary and technical schools. Dem say di new arrangement go...
Crude Oil Theft Committee Wan Raise Nigeria Production Reach 3m Barrels Daily – Uzodimma
Imo State Govnor wey be Chairman of Crude Oil Theft and Management Committee, Senator Hope Uzodimma, don talk say the committee dey work...
Tinubu Forex Policy: How Naira Turn From Wahala To Export Champion
When President Bola Ahmed Tinubu scatter Nigeria old foreign exchange system for 2024, many people shout say e don spoil finish. That time, dollar...
Rivers LGA Election: APC Collect 20 Chairmanship Seats, PDP Manage Win 3
Na big win APC carry waka for di Rivers State Local Government Area (LGA) election wey happen on August 30, 2025. Di party knack...


