- Advertisement -spot_img

TAG

Climate Change

Ogunbiyi Na First Nigerian Wey Win TIME Earth Award 2026

Nigerian energy expert, Damilola Ogunbiyi don make history as she become the first Nigerian wey win the prestigious TIME Earth Awards for 2026. TIME Magazine...

Trump Pull US Comot From 66 Global Bodies, Climate Treaty Top List

President Donald Trump don officially sign order to withdraw United States from 66 international organisations and global treaties, including di United Nations Framework Convention...

Okonjo-Iweala Launch Abia Electric Buses, Warn Say Pollution Dey Destroy World

Director-General of World Trade Organisation (WTO), Mrs Ngozi Okonjo-Iweala, don call on people for all over the world make dem join hand fight pollution...

Shettima Returns Abuja UN COP30 Brazil Climate Summit

Vice President Kashim Shettima don land Abuja on Sunday after e lead Nigeria delegation go United Nations Climate Change Conference (COP30) wey happen for...

Lagos Go Begin Pay People Wey Dey Gather Recyclable Waste

Lagos State Govment don bring back one better idea wey go make people turn their waste to money. Dem call am “Cash for Trash.” The...

Latest news

- Advertisement -spot_img