TAG
Nigerian Politics
Adeleke, APC Clash Over Alleged Plot to Disrupt Osun 2026 Election
Osun State Governor, Ademola Adeleke, don accuse members of All Progressives Congress (APC) of planning to disrupt the August 15, 2026 governorship election and,...
Court Stop INEC From Recognising ADC Congresses as Party Crisis Deepe
Federal High Court for Abuja don bar Independent National Electoral Commission (INEC) from recognising any state congress organised by disputed leadership of African Democratic...
Peter Obi, Makinde Hold Secret Meeting for Ibadan as 2027 Politics Heat Up
Former Labour Party presidential candidate, Peter Obi, don enter closed-door meeting with Oyo State Governor, Seyi Makinde, for Ibadan and, as e be, the...
PDP Govs Reject Wike Consensus Chair, Party Crisis Deepen Ahead Convention
Crisis wey dey shake opposition party, Peoples Democratic Party (PDP), don worsen as governors for the party don distance themselves from the consensus arrangement...
INEC Chairman Warn Nigerians: 2027 Election Fit No Perfect
Chairman of Independent National Electoral Commission, Joash Amupitan, don warn Nigerians make dem no expect perfect election for the 2027 Nigerian General Election.
Amupitan talk...
APC Drop Uzodimma, Appoint Masari As Chairman For 2026 National Convention
The All Progressives Congress (APC) don change leadership of dia 2026 National Convention Central Coordination Committee, as dem appoint former Katsina State governor, Aminu...
Uzodimma Don Chair APC Central Committee for 2026 National Convention
National Working Committee (NWC) of di ruling All Progressives Congress (APC) don set up one 73-man Central Coordination Committee to plan di party 2026...
Ex-APC Chairman Oyegun Head ADC Manifesto Committee
Former National Chairman of All Progressives Congress (APC), Chief John Odigie-Oyegun, don officially take over as Chairman of one 50-man committee to draft di...
APC Recall ‘Retired’ Abdullahi Adamu for 2026 Convention Committee
Ruling All Progressives Congress (APC) don formally begin preparation for im 2026 National Convention as party unveil 73-member Central Coordination Committee, with former National...
Atiku Slam Senate Over Electoral Act Delay, Warn Say 2027 Election Dey Danger
Former Vice President Atiku Abubakar don accuse di Nigerian Senate of deliberately delaying di amendment of di Electoral Act 2022, warning say di move...



