CATEGORY

Politics

NUPENG Suspend Strike As Dangote Agree Make Drivers Join Union

TheStreetNewspaper dey report say Nigerian Union of Petroleum and Natural Gas Workers (NUPENG suspend strike) afta DSS broker peace meeting wit Dangote refinery. Di two-day...

Naija Debt Don Pass Limit – Speaker Abbas Warn Govt: “Make We Stop Borrow Wey No Get Head”

TheStreetNewspaper don gather beta gist from National Assembly wey show say Speaker of House of Reps, Abbas Tajudeen, raise serious alarm say Nigeria debt...

Natasha Don Ready Come Back Senate After 6-Month Suspension

Kogi Central Senator, Natasha Akpoti-Uduaghan, don ready come back National Assembly as her six-month suspension finally end. Na her lawyer, Victor Giwa, yan dis...

Kano: NNPP Don Sack Rep Member Abdulmumin Jibrin for Anti-Party Waka

TheStreetNewspaper gather say serious gbege don burst for Kano politics as New Nigeria People’s Party (NNPP) don expel House of Reps member, Abdulmumin Kofa...

Tinubu order Ibas handover, Fubara and Assembly go return September 18

President Bola Tinubu don order Rivers Sole Administrator, Vice Admiral Ibok Ibas (retd.), to submit full handover note before him vacation end. This na...

Atiku Warn Tinubu Govment Dey Carry Nigeria Enter One Chance of Authoritarian Rule

Former Vice President, Atiku Abubakar, don raise heavy alarm say President Bola Tinubu govment dey drag Nigeria enter one chance of authoritarian rule. For statement...

APC, Opposition Dey Drag Each Other Over Govt Revenue Growth Tori”

For Abuja, serious gbas gbos bust out on Wednesday as APC and opposition parties begin drag President Bola Tinubu over him claim say Nigeria...

Obasanjo Don Vex: Call Lawmakers’ Constituency Projects ‘Daylight Robbery’

Former Nigeria president, Chief Olusegun Obasanjo, don open fire again on lawmakers for National Assembly and state levels, accuse dem say na “daylight...

Rivers LGA Election: APC Collect 20 Chairmanship Seats, PDP Manage Win 3

Na big win APC carry waka for di Rivers State Local Government Area (LGA) election wey happen on August 30, 2025. Di party knack...

Latest news

- Advertisement -spot_img