CATEGORY

Politics

Kalu Beg Tinubu Make E Stop Demolition of Igbo Traders Property for Lagos

Deputy Speaker of the House of Representatives, Hon. Benjamin Kalu, don beg President Bola Tinubu make e intervene for the ongoing demolition of buildings...

NNPC Oga Bayo Ojulari Land for Fresh $1.5m Bribe and Money Laundering Wahala

The wahala for inside Nigerian National Petroleum Company Limited (NNPCL) never end as oga patapata for di company, Bayo Ojulari, don land for another...

UNN Deny Say Dem Give Uche Nnaji Degree Certificate

University of Nigeria, Nsukka (UNN) don finally break silence say dem no issue Bachelor of Science degree certificate to Minister of Science, Technology and...

NYSC Worth ₦14bn To Lagos Every Year – DG Tok

NYSC DG, Brigadier-General Olakunle Nafiu, don tok say corps members dey contribute over ₦14 billion worth of services every year to Lagos State.He tok...

Delta Police Seize 25 Motors Over Tinted Glass Wahala

Delta State Police Command don seize 25 motors for Asaba on top say di owners no get tinted glass permit.Dis one dey happen just...

2027 Polls: Tinubu Go Win Without Stress – Jandor

Abdul-Azeez Adediran, wey people sabi as Jandor, don predict say President Bola Tinubu go win 2027 presidential election without wahala. Jandor, wey be PDP governorship...

FG Order Night Construction For Abuja-Keffi Road To Reduce Traffic

Federal Government don direct contractors wey dey expand Abuja-Keffi expressway make dem start night work sharply to reduce daily hold-up wey commuters dey suffer. Minister...

Soyinka Explain Why National Arts Theatre Now Carry Him Name

Nobel Laureate, Prof Wole Soyinka don open up on why e accept make dem rename di National Arts Theatre, Lagos after am. Soyinka yarn say...

Atiku Fit Step Aside For Younger Candidate 2027

Former Vice President Atiku Abubakar don declare say e dey ready to step aside for 2027 presidential election if younger, vibrant and acceptable candidate...

Governor Fubara Sack All Commissioners & Public Officers After Supreme Court Judgment

Governor of Rivers State, Siminalayi Fubara, don sack all commissioners and public officers wey dey serve under him. Fubara announce the decision for Port Harcourt...

Latest news

- Advertisement -spot_img