TAG
INEC
Tinubu Don Send Letter Give Senate Make Dem Confirm New INEC Chairman
President Bola Ahmed Tinubu don officially send letter give Senate make dem confirm Professor Joash Amupitan (SAN) as the new INEC Chairman.
The letter wey...
Ogala Talk Say New INEC Chair No Follow Tinubu Do Court Case
Babatunde Ogala, Senior Advocate of Nigeria (SAN) and former coordinator of President Bola Tinubu’s legal team, don clear the air say Professor Joash Amupitan,...
Council of State Don Approve Amupitan as New INEC Chairman
National Council of State don gree make Professor Joash Ojo Amupitan (SAN) take over as di new INEC Chairman.
Di announcement come from President Tinubu...
May Agbamuche-Mbu Don Take Over as Acting INEC Chair as Yakubu Go Terminal Leave
National Commissioner for the Independent National Electoral Commission (INEC), Mrs. May Agbamuche-Mbu, don take over as the new Acting Chairman of the Commission.This...
2027 Politics: Peter Obi Tell INEC Make Dem Check Candidates’ Certificates Well Before Election
Former Labour Party presidential candidate, Peter Obi, don tell the Independent National Electoral Commission (INEC) make dem begin verify certificates wey candidates dey submit...
INEC Don Close Door: No More Candidate Change for FCT Council Election
ABUJA — Independent National Electoral Commission (INEC) don publish di final list of candidates wey go contest for February 21, 2026 Area Council Election...
Labour Party Wan Law Wey Go Back E-Voting For Election Result
Labour Party (LP) don stand gidigba say make Nigeria gree law wey go back electronic transmission of election results. LP Interim Spokesman, Tony Akeni,...
INEC Shortlists 14 Political Associations for Registration
le: INEC Pick 14 Political Groups, ADA Join List for 2027 Elections
INEC don shortlist 14 political groups wey fit turn to full political parties...
INEC Don Recognize David Mark as Correct National Chairman of ADC
INEC Don Recognize David Mark-Led Executive as Correct Leadership of ADC
The Independent National Electoral Commission (INEC) don finally clear air on di leadership wahala...



