NELFUND Don Plan to Extend Student Loan Reach Go Vocational Training Schools
The Nigerian Education Loan Fund, NELFUND, don announce say dem dey prepare to expand their student loan programme to cover vocational and skills acquisition...
“NDLEA Don Introduce Mandatory Drug Test for People We Wan Enter Tertiary Institution”
Abuja — National Drug Law Enforcement Agency (NDLEA) don announce say all students wey dey find admission enter tertiary institutions across Nigeria go now...
“Dangote Say E No Start Any Fuel Distribution Service With Okada”
Lagos — Dangote Petroleum Refinery don deny one viral video wey claim say di company don start to distribute petrol through bike dispatch riders....
“Tinubu Send People Go Meet Christian and Fulani Leaders for Plateau”
Abuja — President Bola Tinubu don send one emissary, Dr Abiodun Essiet, go Plateau State to help restore peace and improve community harmony for...
“PenCom Talk Say Pension Payment Delay Don Finish”
Abuja — National Pension Commission (PenCom) don announce say era of delayed pension payment for retirees of treasury-funded Ministries, Departments, and Agencies (MDAs) don...
“Police Talk Say No Assassination Try Happen on Naval Officer for Wahala with Wike”
Abuja — FCT Police Command don reject reports wey talk say Nigerian Navy officer, Lt. Ahmed Yerima, survive assassination attempt for Abuja, call all...
CAF Don Approve Free E-Visa for Fans We Wan Attend AFCON Morocco 2025
Better news don land for football lovers as Confederation of African Football (CAF) and AFCON Morocco 2025 Local Organising Committee announce say fans wey...
FG Don Clear ₦3.9bn Pension Backlog
Big relief don land for Nigerian retirees as Federal Government, through di Pension Transitional Arrangement Directorate (PTAD), release ₦3.9 billion pension arrears to 91,146...
Four PDP Governors Land Ibadan as INEC Wan Boycott Convention
Four governors from di Peoples Democratic Party don storm Ibadan, Oyo State, as PDP still dey push ahead with im national convention even though...
Reps Go Investigate Petition Weh Wan Make NNPCL Executive Comot
Abuja — The House of Representatives don receive and approve petition wey socio-cultural group, Ezi Umuada Igbo, submit to make Sophia Mbakwe, Executive Vice...


