TAG
Education
NELFUND Don Open Student Loan Portal for 2025/2026 School Session
Nigerian Education Loan Fund (NELFUND) don open dia student loan application portal for 2025/2026 academic session. Dis one go help plenty students wey dey...
ASUU Strike: Nigerian Lecturers Don Meet FG, Say Talks Dey Move Well Well
Academic Staff Union of Universities (ASUU) don talk say dem don start fresh meeting with Federal Government to settle the wahala wey make dem...
tinubu-under-fire-atiku-adc-attack-drug-pardon
Nigeria public universities don enter wahala again as ASUU begin two-week warning strike today, Monday, October 13.
Dr. John Ogi, senior lecturer for Moses Adasu...
Benin Schools and Some Naija Poly Dey Inside NYSC Certificate Wahala
Some blacklisted universities for Benin Republic don find new way to smuggle their graduates enter National Youth Service Corps (NYSC) for Nigeria. Dem dey...
FG Don Give Schools 30 Days to Explain How Dem Take Use TETFund Money
Federal Government don give all universities, polytechnics and colleges of education 30 days to explain how dem take use TETFund money wey still dey...
ASUU Talk Say FG Beg Make Dem Cancel Strike Don Come Too Late
Academic Staff Union of Universities (ASUU) don talk say di Federal Government beg make dem cancel strike don come too late.
ASUU President, Chris Piwuna,...
FG Don Set Up Big Committee to Settle ASUU, NASU Strike Wahala
Federal Government don set up one new committee wey go carry all education unions join body talk to stop strike wahala for universities, polytechnics,...
NYSC Worth ₦14bn To Lagos Every Year – DG Tok
NYSC DG, Brigadier-General Olakunle Nafiu, don tok say corps members dey contribute over ₦14 billion worth of services every year to Lagos State.He tok...



